Muzfi.com

ODUMODUBLVCK — MOTION SICKNESS (feat. Zlatan)

ODUMODUBLVCK - MOTION SICKNESS (feat. Zlatan)
  • Прослушиваний: 12
  • Размер: 5.94 MB
  • Длительность: 2:35
  • Качество: 320 kbps
  • Релиз: 25.05.2026
Слушать
Скачать
ODUMODUBLVCK - MOTION SICKNESS (feat. Zlatan) — слушай онлайн или скачивай бесплатно.

Текст: ODUMODUBLVCK - MOTION SICKNESS (feat. Zlatan)

Black Shiva, Black Five
Get the vibe out
Got a dream 'cause game e be my drug
Mojor, Mojor, Mojor
Zanku, Zanku, want me see show

Higher, higher, higher, higher
Higher, higher, higher
Higher, higher, higher, higher
Higher

My sweet oroma
She can go nuts if I use my hot head

My enemies cry
E don too much, she go full full pockets
Them go still apply
Abodi ki ba money feel my success
Odu mo you guy
The motion too much, omo motion sickness

I put her on freeze
The hot sex sabi, omo motion sickness
The girl wey I no dey sleep
Make the money enter, serious motion sickness
I dey push machine
My moto too bad, omo motion sickness
Nigerians go kill us
My doctor say rest is your motion sickness

Come along, chill up
I dey chop for MC Galaxy
Wackies but I dey hustle the bill on us

Because we no come hustle
Me say we no dey on funds

I miss that - my boss
But your position dey outside in the plots
Ewa, oh-oh

Higher, higher, higher, higher
Higher, higher, higher
Higher, higher, higher, higher
Higher

My sweet oroma
She can go nuts if I use my hot head
My enemies cry
E don too much, she go full full pockets
Them go still apply
Abodi ki ba money feel my success
Odu mo you guy
The motion too much, omo motion sickness

Come there
Who God don bless, e don bless
My matter fit, e fit no rest
Who get time for contest
Who dey follow him fight
Omo why you come and share?

He that's in me (In me)
Greater than he that's in you (That's in you)
I stand no go win trophy (Ebo)
E shock them wetin Baba go do (Up your nose)
Motion, motion
Zanku, Zanku, want me see show (Oh, they want me see show)
Motion, motion
No follow me talk if you no pass nine figures

Oye dey my head
Na bama and butter joint dey my bread
Oroma slap me brain fast in bed
Na you dey single, why you come dey vex?

My sweet oroma
She can go nuts if I use my hot head

My enemies cry
E don too much, she go full full pockets
Them go still apply
Abodi ki ba money feel my success
Odu mo you guy
The motion too much, omo motion sickness

My baby na bride
If your motion too soft, I emotion wicked
Your shima na guy
If I put compression, she go fly come with deck
Even on mid-term
Even on mid-terms
She condition me make I forget her
Me try
I'm not into your stress
I no see, e dey your business

Что ещё слушают вместе с этой песней:

Есть идея или по сотрудничеству — пиши: admin@muzfi.com